The Coming Talakawa Revolution
Whilst Aminu Kano had compassion and fought for them, making it his life’s mission, Amoda Ogunlere of Iragbiji, (a.k.a) Bola Ahmed Tinubu Gragra-Buhari treats them like pests, ‘spraying them with pesticides’ whenever they mill around him and sometimes, throwing mannalliatives at them. If dem die whilst picking his Gbamillathieves, o-o, wetin concern am? Na to assemble his campaign team for 2027 through endless political appointments be him priority.
And some people just dey siddon look like Lookman, no fit talk again. And common ordinary letter, they no fit write again, all because na dem tribesman dey inside the glass house. Country burn, somebody dey sell him shiken and mangoro… wetin concern Lagbaja with Jalagba?
Bros, wetin you expect from person wey go backyard university?
- JOHN ODEY ADUMA, PUBLISHER, VIGILANCE - THE WORLD'S LEADING SECURITY MAGAZINE
- Nigeria Watch International
- Posted On




